LYRIC

Baba Na You Lyrics – Paul Chisom

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh
Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh

I can’t live can’t be without You (Without You)
I can’t sleep I can’t wake without (Without You)
Cannot live cannot be without You (Without You)
You’re the source of my strength


Added by

admin

SHARE

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ADVERTISEMENT